Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 2
  • Jehovah Dey Care for Im People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Care for Im People
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 2

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 24-28

Jehovah Dey Care for Im People

Like person wey dey give im visitor many things, Jehovah dey give us many things from Bible.

For Bible time, people dey chop together

Jehovah wey get army go arrange better food for all the people

25:6

  • For Bible time, if people chop together, e show sey peace dey and dem be friend

‘Better food wey sweet well well go dey and correct wine wey dem don filter’

  • All the better things wey Jehovah dey teach us from Bible be like better food wey sweet well well and correct wine wey dem filter

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share