Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 105
  • “God Na Love”

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • “God Na Love”
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Love—Na Better Character
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
  • No Stop to Get Love
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 105

SONG 105

“God Na Love”

(1 John 4:7, 8)

  1. 1. God love us and e don show us

    How we fit follow am well.

    When we love God and our neighbors,

    We go share good news with dem.

    Love go help us live better life,

    And do things wey dey Bible.

    We want try make we dey show love,

    Yes, the love wey no dey fail.

  2. 2. If we get deep love for God Word,

    E go make us do good things.

    Even when problem dey face us,

    With Jehovah we go win.

    Love go help us get the power

    Wey fit help us dey endure.

    Make we try dey show our brothers

    Sey we love dem from our heart.

  3. 3. Things wey people do fit pain you,

    No dey keep am for your mind.

    Trust Jehovah, e go guide you,

    E go help you do your part.

    We go try make we dey copy

    How Jesus Christ dey show love.

    Even when things no dey easy,

    Make we try show love like God.

(Still check Mark 12:30, 31; 1 Cor. 12:31–13:8; 1 John 3:23.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share