Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 103
  • Elders Na Gift From Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Elders Na Gift From Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Choose to Serve Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 103

SONG 103

Elders Na Gift From Jehovah

(Ephesians 4:8)

  1. 1. Jehovah God don give us today,

    Men wey dey care for us.

    Their good example show us the way.

    Yes, dem dey try for us.

    (CHORUS)

    Na dem be elders wey we fit trust,

    Men wey their love no dey fail.

    And dem dey care for Jehovah sheep.

    Give dem support ev’ry day.

  2. 2. Dem love us na im make dem dey care,

    This men dey try their best

    To help us make we fit bear problem,

    Make we fit put God first.

    (CHORUS)

    Na dem be elders wey we fit trust,

    Men wey their love no dey fail.

    And dem dey care for Jehovah sheep.

    Give dem support ev’ry day.

  3. 3. Na Bible dem use show us the way,

    So that we no go lost.

    Advice from God go help us get life,

    This advice good for us.

    (CHORUS)

    Na dem be elders wey we fit trust,

    Men wey their love no dey fail.

    And dem dey care for Jehovah sheep.

    Give dem support ev’ry day.

(Still check Isa. 32:1, 2; Jer. 3:15; John 21:15-17; Acts 20:28.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share