Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 April p. 6
  • Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Small Topic Dem
  • HOW WE FIT SHOW LOVE . . .
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 April p. 6

MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention

As we dey show love for God and our neighbour everytime, we still want mek that love dey guide everything wey we dey do when e reach time for convention. (Mt 22:​37-39) For 1 Corinthians 13:​4-8, Bible show us how love dey be. E talk sey : ‘Love dey patient and e get good heart. . . . E no dey behave anyhow, e no dey find wetin go favour only am, e no dey vex. . . . Love no dey fail at all at all.’ As you dey watch the video wey talk about Things Wey We Go Put For Mind As We Want Go Convention, think about how you fit take show love for other people when you reach there.

HOW WE FIT SHOW LOVE . . .

  • when we want keep seat?

    One family sitdown together for convention, and empty chair no dey their middle
  • when e reach time wey dem want start to play song?

    Jehovah Witness people sitdown and dem dey hear the song wey dem dey play before convention start
  • for the place wey we dey sleep when we go convention?

    One family just reach hotel
  • when we join hand do work for the convention?

    Inside convention ground
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share