Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 April p. 8
  • Invite People Come Convention

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Invite People Come Convention
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Small Topic Dem
  • Similar Material
  • THINGS WEY WE GO PUT FOR MIND
  • WETIN YOU GO TALK?
  • HOW WE GO FIT HELP PEOPLE WEY LIKE WETIN WE DEY PREACH MEK DEM CONTINUE TO DEY LEARN?
  • Example Wey You Fit Use
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 April p. 8

MEK YOU DEY PREACH WELL

Invite People Come Convention

One Jehovah Witness stand near small book shelf wey get tyre wey dem dey take preach and e dey preach to another man

Every year, e dey be like sey mek convention come quick quick because of the better better things wey we dey enjoy for there. We go invite many many people mek dem come join us for the convention, mek dem fit see sey Jehovah good true true. (Ps 34:⁠8) The elders wey dey congregation go talk as dem go take share the invitation mek e fit reach many many people hand.

THINGS WEY WE GO PUT FOR MIND

  • Which time be my convention?

  • Which day my congregation go start to dey give people the invitation?

  • Which day we dey gather to go preach for my congregation?

  • Wetin I get for mind to do when we start to dey give people the invitation?

  • Which person I get for mind to invite?

WETIN YOU GO TALK?

Invitation for 2016 Regional Convention

After you greet the person finish, you fit talk sey:

‘We dey share this invitation give people for the whole world. Wetin we want do dey important well well. We don write the day, the time and the place wey we go do am inside this invitation. We go happy if you come.’

HOW WE GO FIT HELP PEOPLE WEY LIKE WETIN WE DEY PREACH MEK DEM CONTINUE TO DEY LEARN?

Awake! magazine, No. 2 2016 | Is the Bible Just a Good Book?

As we dey invite many many people come our convention, e good mek we ready to help the people wey like wetin we dey preach mek dem fit continue to dey learn.

You fit give people magazine join the invitation wey you dey give dem for weekend.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share