Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 3
  • Stay for the Secret Place of Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Stay for the Secret Place of Jehovah
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • One Secret Wey We Go Like to Know
    Teach Your Pikin
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 87-91

Stay for the Secret Place of Jehovah

Jehovah ‘secret place’ dey protect us from anything wey fit make us no serve Jehovah again

91:1, 2, 9-14

  • If we give Jehovah our life and baptize, e go help us fit stay for im secret place

  • People wey no trust God no sabi this secret place

  • People wey dey Jehovah secret place no dey let anybody or anything make their faith and love wey dem get for Jehovah weak

“The hunter wey dey catch bird” dey try to set trap for us

91:3

  • Bird get sense well well, dem no easy to catch

  • Any hunter wey sabi catch bird dey first sofri learn how bird dey do, and find how e go catch am

  • Satan wey be ‘the hunter wey dey catch bird’ dey sofri study Jehovah people so that e go know the kind trap wey e go set to make dem stop to dey serve Jehovah

One bird dey look the trap and the person wey want catch the bird dey hide make the bird no see am

Four trap wey Satan dey use to make people stop to dey serve Jehovah:

  • One Christian for apostle time dey run from people wey they suffer am

    Fear

  • Plenty coins

    To Pursue Money

  • Family wey be Christian for apostle time dey commot from cinema house

    The Kind Enjoyment Wey No Clean for Jehovah Eye

  • Two Christian for apostle time dey argue

    Quarrel

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share