Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 4
  • August 8-14

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • August 8-14
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 4

August 8-14

PSALM 92-101

  • Song 28 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “You Fit Still Serve God Well Even for Old Age”: (10 min.)

    • Ps 92:12​—Righteous people dey produce better fruit (w07 9/15 32; w06 7/15 13 ¶2)

    • Ps 92:13, 14​—People wey don old fit still serve God well even as their body no too strong again (w14 1/15 26 ¶17; w04 5/15 12 ¶9-10)

    • Ps 92:15​—People wey don old fit help other people to do more as dem dey tell dem how dem take use their life serve Jehovah (w04 5/15 12-14 ¶13-18)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 99:6, 7​—Wetin make Moses, Aaron, and Samuel be better example wey we fit follow? (w15 7/15 8 ¶5)

    • Ps 101:2​—Wetin e mean to ‘use all our mind do wetin God want’ even for inside our house? (w05 11/1 24 ¶14)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 95:1–96:13

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) g16.4 cover—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) g16.4 cover—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bh 161-162 ¶18-19—Help the student make e see how e go fit do wetin e learn from the study.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 90

  • Old People—Una Get Better Work (Ps 92:12-15): (15 min.) Talk am together. Play this video: Old People —Una Get Better Work. (Go tv.jw.org/pcm, and look under CHOOSE VIDEO WEY YOU LIKE > BIBLE.) After, ask everybody make dem talk wetin dem learn wey dem go fit do. Tell all the old people wey dey for congregation sey e good make dem dey tell people wey still young how dem take use their life serve Jehovah. Tell the people wey still young sey if dem want choose wetin dem go do for serious matter, e good make dem dey ask old people.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 21 ¶13-22, page 186 (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 29 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share