Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 4
  • You Fit Still Serve God Well Even for Old Age

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • You Fit Still Serve God Well Even for Old Age
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Young People, Wuna De Serve Jehovah Well as Wuna De Grow?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Jehovah Love People Wey Them No Tire to Preach
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 92-101

You Fit Still Serve God Well Even for Old Age

One man wey don old dey waka with man wey still young near the tree wey dem dey call date palm

92:12

The tree wey dem dey call date palm fit live pass 100 years and e go still dey bear fruit

Old people fit still bear fruit as dem dey serve God if dem dey . . .

92:13-15

  • pray for other people

  • study Bible

  • come meeting and dey answer question when dem come

  • tell other people how dem don take use their life serve Jehovah

  • use all their mind dey preach

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share