Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 5
  • Jehovah Remember Sey Na Sand Sand We Be

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Remember Sey Na Sand Sand We Be
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 5

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 102-105

Jehovah Remember Sey Na Sand Sand We Be

One man pack sand for hand and e dey think about heaven, sun and as one papa dey pity im pikin

David compare different things to take explain how Jehovah dey show us mercy.

  • Heaven

    103:11

    As we no fit know how heaven take far from earth, na so we no fit know how the love wey Jehovah get for us big reach

  • Sun

    103:12

    As the place where sun from dey come out for morning take far from the place where sun dey enter for evening, na so Jehovah take carry our sin comot go far far from where we dey

  • One papa dey pity im pikin

    103:13

    As papa take dey pity im pikin when e dey feel pain, na so Jehovah take dey show mercy to people wey don repent but still dey feel bad because of their sin

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share