Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 6
  • August 22-28

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • August 22-28
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 6

August 22-28

PSALM 106-109

  • Song 2 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Make We Dey Thank Jehovah”: (10 min.)

    • Ps 106:1-3​—We suppose dey tell Jehovah thank you (w15 1/15 8 ¶1; w02 6/1 18 ¶19)

    • Ps 106:7-14, 19-25, 35-39​—Israel people no value wetin Jehovah don do for dem, na im make dem leave Jehovah (w15 1/15 8-9 ¶2-3; w01 6/15 13 ¶1-3)

    • Ps 106:4, 5, 48​—We get many reason to dey thank Jehovah (w11 10/15 5 ¶7; w03 12/1 15-16 ¶3-6)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 109:8​—Na God talk am from start, sey Judas go carry Jesus give people wey want kill am, make wetin dem don talk tey tey for happen? (w00 12/15 24 ¶20; it-1 857-858)

    • Ps 109:31​—How Jehovah take dey ‘stand for the right side of person wey poor’? (w06 9/1 14 ¶8)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 106:1-22

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) ll 6—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) ll 7—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bh 178-179 ¶14-16—Help the student make e see how e go fit do wetin e learn from the study.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 94

  • Jehovah Go Take Care of the Things Wey We Need (Ps 107:9): (15 min.) Talk am together. First play this video: Jehovah Go Take Care of the Things Wey We Need. (Go tv.jw.org/pcm, and look under CHOOSE VIDEO WEY YOU LIKE > FAMILY.) Ask everybody make dem talk wetin dem learn wey dem go fit do.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 22 ¶14-24, page 194 (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 149 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share