BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 106-109
‘Make We Dey Thank Jehovah’
Why Israel people quick forget everything wey Jehovah do to save dem?
106:7, 13, 14
Dem stop to dey think about Jehovah, come start to dey think about the problem wey dem get
Wetin you go do if you no want stop to dey get the kind mind wey sabi thank Jehovah?
106:1-5
Dey think about the many things wey God don do for you wey you fit thank am for
Dey think about wetin God don promise us sey we go get for front
When you dey pray, talk the things wey Jehovah don do for you and thank am one by one for all of dem