Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 43
  • Prayer to Thank Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Prayer to Thank Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • We Thank You Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Abeg Jehovah, Hear My Prayer
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 43

SONG 43

Prayer to Thank Jehovah

(Psalm 95:2)

  1. 1. Jehovah God, our Papa wey dey heaven,

    We come your front make we praise you today.

    We come sey thank you to you for your good heart,

    Thank you because you hear us when we pray.

    Since we no perfect, sometimes we dey vex you.

    Father Jehovah, forgive us, abeg.

    Thank you our God for your Son wey come save us.

    Thank you Jehovah as you no leave us.

  2. 2. We sey you do well for love wey you show us.

    We dey happy as you draw us near you.

    God you dey teach us, your Word just dey help us,

    Father you do well, we go worship you.

    As we dey serve you, sometimes we need power,

    Wey go fit help us stand well for your side.

    God we happy sey you give us your spirit.

    Thank you Jehovah our God wey love us.

(Still check Ps. 65:2, 4, 11; Phil. 4:6.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share