Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 September p. 2
  • September 5-11

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • September 5-11
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 September p. 2

September 5-11

PSALM 119

  • Song 48 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Follow Jehovah Law”: (10 min.)

    • Ps 119:1-8​—If we follow God law, we go dey happy (w05 4/15 10 ¶3-4)

    • Ps 119:33-40​—When we dey face wahala, Bible fit give us the kind mind wey we need to bear am (w05 4/15 12 ¶12)

    • Ps 119:41-48​—We go get mind to preach if we sabi wetin dey inside Bible well (w05 4/15 13 ¶13-14)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 119:71​—How the problem wey we dey face fit help us? (w06 9/1 14 ¶4)

    • Ps 119:96​—When Psalms 119:96 talk sey ‘I don see sey everything get where e perfect reach’ wetin e mean? (w06 9/1 14 ¶5)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min) Ps 119:73-93

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk am together. Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about am. Tell all the publisher sey e good make dem try write as dem go take do their own if dem go preach.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 69

  • “If E Be Sey Na Small Pikin Open Door”: (5 min.) Talk.

  • Congregation Matter: (10 min.) Una fit choose to talk about wetin we learn from our Yearbook. (yb16 59-62)

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 23 ¶15-29, and p. 204 (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 13 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share