October 31–November 6
PROVERBS 22-26
Song 88 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Train Pikin the Way You Want Make E Be”: (10 min.)
Pr 22:6; 23:24, 25—Pikin wey dem train for God way dey happy, their mind dey come down and dem go be better pikin even if dem don grow (w08 4/1 16; w07 6/1 31)
Pr 22:15; 23:13, 14—For inside family, ‘the cane’ na any way wey you take correct pikin (w97 10/15 32; it-2 818 ¶4)
Pr 23:22—Even pikin wey don grow well well fit still gain from the sense wey their papa and mama get (w04 6/15 14 ¶1-3; w00 6/15 21 ¶13)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Pr 24:16—How this proverb take dey encourage us to fit dey bear the things wey we dey face as we dey run the race for life? (w13 3/15 4-5 ¶5-8)
Pr 24:27—Wetin this proverb mean? (w09 10/15 12 ¶1)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Pr 22:1-21
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) JW card—Preach for anywhere wey you meet people.
Return Visit: (No pass 4 min.) JW card—Tell am wetin una go talk about when you come back, and before you comot, show am this video: Why E Good Make We Learn Bible?
Bible Study: (No pass 6 min.) lv 179-181 ¶18-19
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 101
“You Dey Use Our JW Card Well?”: (15 min.) Talk am together. Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about the main point wey dey inside. Tell all the publisher sey e good make dem dey try carry some of the card follow body everytime.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 3 ¶1-12 and “Section 1—Kingdom Truth—Dispensing Spiritual Food”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 146 and Prayer
Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.