Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 October p. 7
  • ‘Train Pikin the Way You Want Make E Be’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Train Pikin the Way You Want Make E Be’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Na Love Dey Make God Correct Us
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 October p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PROVERBS 22-26

‘Train Pikin the Way You Want Make E Be’

One mama dey read scroll with im daughter and the papa and im son dey make pot

The book of proverbs get better advice for papa and mama dem. If papa and mama train their pikin well from small, that one go help dem serve Jehovah well even when dem don grow.

22:6

  • One person dey use rope tie small branch

    To train pikin well, you need time and you go really work

  • Papa and mama must show their pikin better example, and dem must teach their pikin, advice am, encourage am, and correct am

22:15

  • Correction dey train pikin mind and heart, and e show sey the papa and mama love their pikin

  • You fit correct children for different way

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share