November 7-13
PROVERBS 27-31
Song 86 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Bible Talk About Woman Wey Be Better Wife”: (10 min.)
Pr 31:10-12—You fit trust am (w15 1/15 20 ¶10; w00 2/1 31 ¶2; it-2 1183)
Pr 31:13-27—E dey work hard (w00 2/1 31 ¶3-4)
Pr 31:28-31—Na person wey dem suppose praise because e like to dey serve God well (w15 1/15 20 ¶8; w00 2/1 31 ¶5, 8)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Pr 27:12—How we go take show sey we get sense, if we want choose wetin we go listen to or watch? (w15 7/1 8 ¶3)
Pr 27:21—How praise take ‘dey test person character’? (w11 8/1 29 ¶2; w06 9/15 19 ¶12)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Pr 29:11–30:4
MAKE YOU DEY PREACH WELL
Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk am together. Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about am. Tell all the publisher sey e good make dem try write as dem go take do their own if dem go preach.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 89
“Dem Know Im Husband Well Well for All the Gate Wey Dey the City”: (5 min.) Na elder go give this talk.
Congregation Matter: (10 min.) Another thing wey una fit do be sey, una fit talk about different lesson wey we learn from the Yearbook. (yb16 40-41)
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 3 ¶13-22, the chart “Jehovah Progressively Reveals His Purpose,” and the box “How Real Is the Kingdom to You?”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 108 and Prayer