Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 November p. 2
  • ‘Dem Know Im Husband Well Well for All the Gate Wey Dey the City’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Dem Know Im Husband Well Well for All the Gate Wey Dey the City’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Bible Talk About Woman Wey Be Better Wife
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • You Fit Make Your Family Happy
    Wetin Bible Dey Teach Us?
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 November p. 2

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

‘Dem Know Im Husband Well Well for All the Gate Wey Dey the City’

If man get better wife, people dey know. For King Lemuel time, if man get better wife, dem dey know the man well well ‘for all the gate wey dey the city.’ (Pr 31:23) For this our time, na men wey dey show better example be ministerial servant or elder for congregation. If dem don marry, dem no go fit be elder or ministerial servant if dem no get wife wey dey support dem or wey get good character. (1Ti 3:4, 11) If man get better wife, e dey value am well well, even congregation self dey value women wey be better wife.

One wife dey encourage im husband, e dey take care of im children when im husband dey handle congregation matter, e still go market go buy food

Na like this better wife take dey help im husband make e fit work for congregation . . .

  • e dey talk better word to encourage am.​—Pr 31:26

  • e dey allow am help other people for congregation.​—1Th 2:7, 8

  • e dey let wetin e get reach am.​—1Ti 6:8

  • e no dey ask im husband about congregation matter wey e no suppose know.​—1Ti 2:11, 12; 1Pe 4:15

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share