Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 4
  • December 12-18

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • December 12-18
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 4

December 12-18

ISAIAH 6-10

  • Song 116 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “The Messiah Do Wetin Bible Don Talk Tey Tey Sey E Go Do”: (10 min.)

    • Isa 9:1, 2​—Bible talk sey e go preach for Galilee (w11 8/⁠15 10 ¶13; ip-1 124-126 ¶13-17)

    • Isa 9:6​—E go get many work wey e go do (w14 2/⁠15 12 ¶18; w07 5/⁠15 6)

    • Isa 9:7​—E go bring true peace and partial no go dey when e start to dey rule (ip-1 132 ¶28-29)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 7:3, 4​—Why Jehovah still save King Ahaz upon sey e wicked well? (w06 12/⁠1 9 ¶4)

    • Isa 8:1-4​—How wetin Bible talk for here take happen? (it-1 1219; ip-1 111-112 ¶23-24)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 7:​1-17

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) g16.6 cover

  • Return Visit: (No pass 4 min.) g16.6 cover

  • (No pass 6 min.) lv 34 ¶18 —Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 10

  • “I Dey Here! Send Me!” (Isa 6:⁠8): (15 min.) Talk am together. Play this video: Dem Pack Go Preach for Where Jehovah Witness No Too Many.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 5 ¶10-17 and the box “A Great Sigh of Relief”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 150 and Prayer

    Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share