Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 4
  • The Messiah Do Wetin Bible Don Talk Tey Tey Sey E Go Do

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The Messiah Do Wetin Bible Don Talk Tey Tey Sey E Go Do
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Jesus Second Miracle for Cana
    Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
  • Jesus Preach Reach Many Place for Galilee
    Jesus—Na the Road, the Truth, and the Life
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 4

BETTER THINGS WEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 6-10

The Messiah Do Wetin Bible Don Talk Tey Tey Sey E Go Do

Printed Edition

Before dem born Jesus, e pass 100 years wey Isaiah don dey talk sey the Messiah go preach ‘for Jordan area wey dey for Galilee.’ This thing wey Isaiah talk true true happen as Jesus come later travel the whole Galilee dey preach and teach people the good news.​—⁠Isa 9:​1, 2.

Map of Galilee
  • Pot of wine

    E do im first miracle —Joh 2:​1-11 (Cana)

  • The 12 apostles

    E choose the people wey go be im apostle —Mr 3:​13, 14 (near Capernaum)

  • Jesus dey teach

    E give long talk wey dem dey call Sermon on the Mount​—⁠Mt 5:1–7:27 (near Capernaum)

  • One boy wey come back to life

    E bring one woman only pikin come back to life, the woman husband don die​—⁠Lu 7:​11-17 (Nain)

  • Jesus appear for im disciple dem as e come back to life

    E appear for some 500 disciple after e come back to life—1Co 15:6 (Galilee)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share