Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 6
  • December 19-25

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • December 19-25
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 6

December 19-25

ISAIAH 11-16

  • Song 143 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Knowledge Go Full the Earth”: (10 min.)

    • Isa 11:3-5​—Better better things go happen for this earth and e no go ever end (ip-1 160-161 ¶9-11)

    • Isa 11:6-8​—Human being and animal go live together for peace (w12 9/⁠15 9-10 ¶8-9)

    • Isa 11:9​—Everybody go learn wetin Jehovah want (w16.06 8 ¶9; w13 6/⁠1 7)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—⁠Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 11:1, 10​—How e be sey na Jesus be ‘Jesse root’ and na im still be one branch wey grow ‘come out for Jesse root’? (w06 12/⁠1 9 ¶6)

    • Isa 13:17​—How e be sey Medes people no value gold and dem no take silver as anything? (w06 12/⁠1 10 ¶10)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 13:17–14:8

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Job 34:10 —Teach the Truth.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Ec 8:9; 1Jo 5:19​—Teach the Truth.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 54 ¶9 —Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 24

  • “Wetin We Dey Learn From Bible Fit Help Us Make We No Dey Hate Ourself”: (15 min.) Talk am together. Play this video: Johny and Gideon: Dem Be Enemy Before, But Now Dem Be Brothers.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 5 ¶18-25 and the box “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 151 and Prayer

    Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share