Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 February p. 2
  • Jehovah Dey Bless People Wey Obey Am

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Bless People Wey Obey Am
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Dey Look for How You Go Take Make Peace With People
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 February p. 2

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 47-51

Jehovah Dey Bless People Wey Obey Am

48:17

  • Because Jehovah God love us and ready to bless us, e dey teach us how we go take live our life

Peace like river

48:18

  • Jehovah promise us sey we go get peace wey be like river wey no dey dry

‘Righteousness go be like water wey dey sea’

  • Just as we no fit measure the water wey dey sea, our righteousness fit be like that

River wey dey flow and sea wey dey move front and back
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share