BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PROVERBS 17-21
Dey Look for How You Go Take Make Peace With People
E no dey surprise us sey peace dey among Jehovah people. When we get quarrel with people, the way we dey feel fit dey strong well well, but the one wey strong pass na the advice wey dey for inside Bible.
When quarrel dey, better Christian dey make peace. Dem dey . . .
19:11
cool down
18:13, 17
make sure sey before dem open their mouth talk, dem know everything wey cause the quarrel
17:9
forgive the person