Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 February p. 3
  • February 13-19

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • February 13-19
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 February p. 3

February 13-19

ISAIAH 52-57

  • Song 148 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jesus Christ Suffer for Us”: (10 min.)

    • Isa 53:3-5​—People hate am and dem kill am because of our sin (w09 1/15 26 ¶3-5)

    • Isa 53:7, 8​—E sacrifice im life for us; nobody force am (w09 1/15 27 ¶10)

    • Isa 53:11, 12​—Now, we go fit dey righteous for God eye because Jesus serve God well till e die (w09 1/15 28 ¶13)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 54:1​—Who be the ‘woman wey no fit born pikin’ wey this verse dey talk about, and who be im ‘children’? (w06 3/15 11 ¶2)

    • Isa 57:15​—How Jehovah take dey help im people wey dey face problem? (w05 10/15 26 ¶3)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 57:1-11

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) ll 6​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) ll 7​—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 1 ¶16-17—You fit give this part to papa make e study im pikin wey don grow small.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 110

  • “Help Your Children Get Strong Faith for God”: (15 min.) Talk am together. Play this video: Wetin Your Mate Talk​—Things Wey Show Sey God Dey.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 8 ¶8-13, and the chart “World Records for Publications”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 107 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share