Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 February p. 3
  • Jesus Christ Suffer for Us

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jesus Christ Suffer for Us
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Things Wey the Prophets Talk About Jesus Happen
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
  • Jehovah Go Bless People Wey Hold Am Tight
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 February p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 52-57

Jesus Christ Suffer for Us

‘Many people hate Jesus and dem no want near am. Dem even see am as person wey dem curse, person wey God reject and dey punish’

53:3-5

  • People hate Jesus, and dem talk sey e no dey respect God. Some people even believe sey God dey punish am

    Even though sey Jesus know sey e go suffer, e make up im mind to do wetin Jehovah want

Jehovah allow people kill Jesus so that wetin e want go fit happen

53:10

  • Na true sey e really pain Jehovah when e see as dem dey kill im Son. But e happy sey Jesus do wetin E want till e die. Satan talk sey we no go serve Jehovah when things hard, but as Jesus die, e show sey wetin Satan talk na lie. Anybody wey do wetin Jehovah want, go gain from Jesus death. So as Jesus die, e go make wetin Jehovah get for mind for us happen

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share