Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 March p. 4
  • Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • “I Dey Your Side So That I Go Save You”
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Get Strong Mind Like Jeremiah
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Dem Stop to Do Wetin Jehovah Want
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • You Dey Let Jehovah Direct You?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 March p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 8-11

Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better

We no get the right and the power to rule ourself

10:21-23

  • Israel people stop to do wetin Jehovah want, because the people wey suppose teach dem about Jehovah stop to dey follow im law

    The people wey dey teach Israel people about Jehovah go meet fake god to help dem; dem destroy Jerusalem
  • People wey do wetin Jehovah want get peace, dem happy and things go well for dem

    One man for Israel dey read God law and e and im family get peace, dem happy, and things dey go well for dem
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share