Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 March p. 4
  • March 20-26

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • March 20-26
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 March p. 4

March 20-26

JEREMIAH 8-11

  • Song 117 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better”: (10 min.)

    • Jer 10:2-5, 14, 15​—Apart from Jehovah, other god na fake god (it-1 555)

    • Jer 10:6, 7, 10-13​—Na Jehovah be the only true God, e no be like other fake god (w04 10/1 11 ¶10)

    • Jer 10:21-23​—We no go fit get better life if Jehovah no direct us (w15 9/1 15 ¶1)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 9:24​—Wetin be the correct thing to boast about? (w13 1/15 20 ¶16)

    • Jer 11:10​—Why Jeremiah still talk about the ten-tribe kingdom wey dey Israel even though dem don already destroy Samaria for 740 B.C.E.? (w07 3/15 9 ¶2)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 11:6-16

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Memorial invitation and wp17.2 cover​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Memorial invitation and wp17.2 cover​—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) ld pp. 4-5 (Choose the picture wey you go use.)​—Invite the person come Memorial.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 101

  • “How to Use Listen to God Brochure”: (15 min.) Make una use five minute talk about the brochure together, before una go watch the video wey show how to use page 8 and 9 of the brochure study person. The Bible student dey use Listen to God and the person wey dey study am dey use Listen to God Make You Live Forever. Tell everybody sey make dem bring their own come out.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr Section 3—Kingdom Standards—Seeking God’s Righteousness, and chap. 10 ¶1-7

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 35 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share