BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 8-11
Na Only When Jehovah Direct Us Our Life Go Better
We no get the right and the power to rule ourself
10:21-23
Israel people stop to do wetin Jehovah want, because the people wey suppose teach dem about Jehovah stop to dey follow im law
People wey do wetin Jehovah want get peace, dem happy and things go well for dem