March 27–April 2
JEREMIAH 12-16
Song 135 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Israel People Forget Jehovah”: (10 min.)
Jer 13:1-5—When God send Jeremiah go hide one linen belt, Jeremiah do am even though sey the work no easy for am (jr 51 ¶17)
Jer 13:6, 7—When Jeremiah travel with leg go collect the belt from where e keep am, e come see sey the belt don spoil (jr 52 ¶18)
Jer 13:8-11—Jehovah use am show sey Israel people no go be im friend again because of their strong head (jr 52 ¶19-20; it-1 1121 ¶2)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Jer 12:1, 2, 14—Which question Jeremiah ask Jehovah and wetin be Jehovah answer? (jr 118 ¶11)
Jer 15:17—Why Jeremiah no choose friend anyhow, and how we go take follow im example? (w04 5/1 12 ¶16)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 13:15-27
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) Memorial invitation and video—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) Memorial invitation and video—Tell am wetin una go talk about when you come next time.
Talk: (6 min.) w16.03 29-31—Topic: When Were God’s People Held Captive by Babylon the Great?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“Help Your Family Put Jehovah for Mind” (15 min.) Talk am together. Make una first play the video ‘Put All This Things for Your Mind’—Wetin Some Family Talk.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 10 ¶8-11, and the box dem “‘Christmas, Its Origin and Purpose’” and “Exposing Other Holidays and Celebrations”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 48 and Prayer