May 29–June 4
JEREMIAH 49-50
Song 102 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah Dey Bless People Wey No Dey Carry Shoulder But Stubborn People Go See Pepper”: (10 min.)
Jer 50:4-7—Israel people wey repent go come back to Zion after Jehovah free dem from Babylon
Jer 50:29-32—Dem go destroy Babylon because dem show Jehovah sey dem stubborn (it-1 54)
Jer 50:38, 39—Nobody go ever live for Babylon again (jr 161 ¶15; w98 4/1 20 ¶20)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Jer 49:1, 2—Why Jehovah warn Ammon people? (it-1 94 ¶6)
Jer 49:17, 18—How Edom come take be like Sodom and Gomorrah, and why? (jr 163 ¶18; ip-2 351 ¶6)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 50:1-10
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) T-32—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) T-32—Talk about the topic “Make You Think About This Question.” Tell am wetin una go talk about when you come next time.
Talk: (No pass 6 min.) w15 3/15 17-18—Topic: Why e be sey many of our book no dey too talk about Types and Antitypes again?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Remove the Wood: (15 min.) Play this video: Remove the Wood. After, make una talk about all this question: Wetin the brother do wey show sey e dey carry shoulder up and sey e no dey respect elders? Wetin help am stop to dey carry shoulder? And wetin e come gain?
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 13 ¶11-23
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 131 and Prayer