BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 49-50
Jehovah Dey Bless People Wey No Dey Carry Shoulder But Stubborn People Go See Pepper
50:4-7
When Jehovah free Israel people wey repent from Babylon hand, dem happy well well sotey dem start to dey cry
Dem go make new agreement with Jehovah and dem go travel long journey go Jerusalem so that dem go start to worship Jehovah again for the correct way
50:29, 39
Babylon no go ever go free for Jehovah hand because of all the wicked things wey dem do God people
As Bible talk, nobody live for Babylon again. E come dey useless