Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 June p. 4
  • If We Dey Use Better Mind Wait, We Go Fit Endure

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • If We Dey Use Better Mind Wait, We Go Fit Endure
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Enjoy All Your Hard Work
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Jesus Give People Rest of Mind
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 June p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | LAMENTATIONS 1-5

If We Dey Use Better Mind Wait, We Go Fit Endure

Wetin help Jeremiah endure with better mind when e dey face serious problem?

3:20, 21, 24, 26, 27

  • Jeremiah trust Jehovah sey if im people repent, Jehovah go come down to their level and comot dem from the wahala wey dem dey

  • The suffer wey Jeremiah suffer when e dey young make am strong. When person dey suffer because of im faith when e dey young and e bear am, e go help am fit handle the ones wey dey come for front

Jeremiah dey pray; dem dey carry people for Jerusalem go Babylon

Wetin go help me prepare for the problem wey dey come for front?

How I go take show sey I dey wait with better mind?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share