Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 June p. 5
  • June 19-25

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • June 19-25
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 June p. 5

June 19-25

EZEKIEL 1-5

  • Song 75 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “E Really Sweet Ezekiel to Preach God Message”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Ezekiel.]

    • Eze 2:9–3:2​—Ezekiel chop the paper wey dem write burial song and other things wey no dey make person happy (w08 7/15 8 ¶6-7; it-1 1214)

    • Eze 3:3​—Ezekiel show sey e happy as Jehovah make am im prophet (w07 7/1 12 ¶3)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Eze 1:20, 21, 26-28​—Wetin the Chariot wey this Bible verse talk about mean? (w07 7/1 11 ¶6)

    • Eze 4:1-7​—Ezekiel really do wetin Jehovah tell am for this Bible verse? (w07 7/1 12 ¶4)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 1:1-14

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) T-32​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) T-32​—Play the video to take give the Brochure You Fit Make Your Family Happy, before you give the person the brochure.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 14 ¶17​—Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 153

  • “Dey Happy to Preach”: (15 min.) Talk am together. Play this video: Better Personal Study Fit Make You Dey Enjoy Preaching Again.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 14 ¶1-7

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 32 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share