Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb18 April p. 2
  • April 2-8

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • April 2-8
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2018
mwb18 April p. 2

April 2-8

MATTHEW 26

  • Song 19 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Passover and Memorial​—How Dem Take Resemble and How Dem Take Different”: (10 min.)

    • Mt 26:17-20​—Jesus chop im last Passover with im apostles (“Things Wey Dem Dey Use Do Passover” media for Mt 26:18 nwtsty—mwbr18.04)

    • Mt 26:26​—The Memorial bread mean Jesus body (“mean” study note for Mt 26:26, nwtsty—mwbr18.04)

    • Mt 26:27, 28​—The Memorial wine stand for Jesus “blood of the covenant” (“blood of the covenant” study note for Mt 26:28, nwtsty—mwbr18.04)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Mt 26:17​—Why dem fit talk sey Nisan 13 na “the first day of the Festival of the Bread Wey No Get Yeast”? (“For the first day of the Festival of Bread Wey No Get Yeast” nwtsty—mwbr18.04)

    • Mt 26:39​—Wetin fit be the reason why Jesus pray to God sey: “Make this cup pass comot for my front”? (“make this cup pass comot” study note for Mt 26:17, nwtsty—mwbr18.04)

    • Wetin this week Bible reading teach you about Jehovah?

    • Which other better thing you don see from this week Bible reading?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Mt 26:1-19

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time Na Video (4 min.) Play the video and talk about am.

  • First Return Visit: (No pass 3 min.) Follow the example wey dey front page.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs 59 ¶21-22 and endnote

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 20

  • Congregation Matter: (8 min.)

  • Make You Be Jehovah Friend​—Jesus Die for Us: (7 min.) Play the video. After, call some children wey you don choose come platform and ask dem this question. Why we dey sick, old and die? Which hope Jehovah don give us? Who you go like see for Paradise?

  • Congregation Bible Study: (30 min.) jy chap. 15

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 74 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share