Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 19
  • The Night Wey We No Fit Forget

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The Night Wey We No Fit Forget
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Don Be One
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 19

SONG 19

The Night Wey We No Fit Forget

(Matthew 26:26-30)

  1. 1. Jehovah, our God and our Papa,

    This night wey we no fit forget

    Na the night wey your Son Jesus Christ die for us.

    You sey make e free us from sin.

    So Jesus come die to fit save us,

    Because na im blood go fit pay.

    All the sheep wey dem kill before Jesus come die

    No fit pay, yes, dem no fit save us.

  2. 2. When time don dey near wey e go die,

    Jesus Christ, our Lord tell us sey:

    ‘Make you do as I talk, take this bread and this wine,

    dey do all this things for my name.’

    Na im make we gather together,

    To show Jesus sey we love am.

    O Jehovah, our God, na your Son give us hope,

    Now we know sey for front, life go sweet.

  3. 3. This night, na Memorial we dey do,

    To thank you for this love you show,

    And to praise you because you dey do as you talk.

    E no get one word wey dey fail.

    We like to dey do this Memorial

    Because e dey draw us near you.

    We go do all the things wey your Son don tell us.

    For the end, you go bless us well well.

(Still check Luke 22:14-20; 1 Cor. 11:23-26.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share