Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 26
  • You Show Me Love

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • You Show Me Love
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Prayer of Person Wey Dey Face Problem
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • “My Pikin, Get Better Sense”
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Hold Jehovah Tight
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Me Your Word
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 26

SONG 26

You Show Me Love

(Matthew 25:34-40)

  1. 1. Jesus brothers dey work. We go fit join this work?

    Yes, we go fit support wetin dem dey do.

    Jesus no go forget

    anything wey we do.

    Hear wetin e talk about you other sheep:

    (CHORUS)

    “As you take care of dem, as you work with dem,

    As you don support dem, you show love for me.

    Na true sey sometimes e no easy for you.

    Even as e be, you no leave their side.

    I go bless you because you show love for me.”

  2. 2. “You don give me water, you give me better food,

    Anything wey I need, you do am for me.”

    You fit come dey think sey:

    “When I take do this things?”

    Hear wetin e talk and why e go bless you:

    (CHORUS)

    “As you take care of dem, as you work with dem,

    As you don support dem, you show love for me.

    Na true sey sometimes e no easy for you.

    Even as e be, you no leave their side.

    I go bless you because you show love for me.”

  3. 3. “As my brothers dey preach, dey help people near God,

    You dey join dem dey preach, you no leave my side.

    Because you dey give me

    everything wey you get,

    Come enter my Kingdom, wey suffer no dey.”

    (CHORUS)

    “As you take care of dem, as you work with dem,

    As you don support dem, you show love for me.

    Na true sey sometimes e no easy for you.

    Even as e be, you no leave their side.

    I go bless you because you show love for me.”

(Still check Prov. 19:17; Matt. 10:40-42; 2 Tim. 1:16, 17.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share