Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 49
  • Do Wetin Go Make Jehovah Smile

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Do Wetin Go Make Jehovah Smile
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Tell Me Wetin You Feel
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Ready to Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Dey Do Wetin Dey Important Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Make We Sing to Our God!
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 49

SONG 49

Do Wetin Go Make Jehovah Smile

(Proverbs 27:11)

  1. 1. O God, we want dey make you smile,

    And do wetin good for your eye,

    To answer Satan wey dey lie,

    And show am sey we dey your side.

  2. 2. The good people wey you don choose—

    Your slave wey get deep sense true true.

    The things dem teach us for your Word,

    Na im dey help us get power.

  3. 3. Abeg, Jehovah come save us

    From problem wey this world dey cause.

    We need your spirit day and night,

    To make you smile and hold you tight.

(Still check Matt. 24:45-47; Luke 11:13; 22:42.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share