Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 58
  • Find Better Friends Wey Want Learn

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Find Better Friends Wey Want Learn
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Make We Preach
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 58

SONG 58

Find Better Friends Wey Want Learn

(Luke 10:6)

  1. 1. Jesus command us make we go dey preach.

    E help people, and e teach dem.

    Na ev’ry corner e try reach.

    When sun dey hot,

    even when rain dey fall,

    E show people sey e love dem as e dey teach dem.

    We no want wait make dem find us,

    Because Jesus sey: Go their house.

    Dey preach about God Kingdom wey go soon come.

    (CHORUS)

    Check ev’rywhere,

    For people wey go like to serve God.

    Find better friends,

    Those wey go like to learn from God Word.

    Try dey teach dem,

    and help save dem.

  2. 2. Time no dey wait us, make we no delay.

    As we dey help to teach people,

    We no dey use their life take play.

    Like God and Jesus,

    make we show dem love.

    And we get hope sey dem fit change If we try our best.

    We no want check only their house,

    Because sometimes dem fit no dey.

    We want find dem go anywhere dem fit dey.

    (CHORUS)

    Check ev’rywhere,

    For people wey go like to serve God.

    Find better friends,

    Those wey go like to learn from God Word.

    Try dey teach dem,

    and help save dem.

(Still check Isa. 52:7; Matt. 28:19, 20; Luke 8:1; Rom. 10:10.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share