Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 81
  • Life Wey Pioneer Dey Live

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Life Wey Pioneer Dey Live
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Find Better Friends Wey Want Learn
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 81

SONG 81

Life Wey Pioneer Dey Live

(Ecclesiastes 11:6)

  1. 1. When we wake for morning, and we plan to go preach,

    We dey try to prepare

    and to pray about how we go preach.

    E dey sweet us to see people wey want listen.

    Some dey give us their time,

    Some of dem no dey like to listen.

    (CHORUS)

    Na the life we don choose.

    Na Jehovah get us.

    Anything wey e want we go do.

    We dey bear some kind things,

    Like the hot sun and rain.

    Na so we dey tell Jehovah sey: “I love you.”

  2. 2. When the sun dey go down, as we close from preaching,

    We don tire but we

    dey happy sey we do as we fit.

    Ev’rytime we dey like to dey give God our best.

    And e talk sey e no

    go forget all the things we don do.

    (CHORUS)

    Na the life we don choose.

    Na Jehovah get us.

    Anything wey e want we go do.

    We dey bear some kind things,

    Like the hot sun and rain.

    Na so we dey tell Jehovah sey: “I love you.”

(Still check Josh. 24:15; Ps. 92:2; Rom. 14:8.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share