Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 91
  • Work Wey We Do Because We Love God

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Work Wey We Do Because We Love God
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Make We Dey Do Wetin Go Praise God Name
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • You Go See Sey Jehovah Good
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Always Pray to Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Dey Preach About God Kingdom
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 91

SONG 91

Work Wey We Do Because We Love God

(Psalm 127:1)

  1. 1. Jehovah this na the day.

    Now we don gather here today.

    Because you don give us many things

    Wey we no fit pay.

    Na all the blessing from you

    Wey help us build this house for you.

    Our God we want thank you, worship you,

    As we sing for you.

    (CHORUS)

    We dey happy our God Jehovah

    Sey we fit build this place for you.

    We go dey use am take dey praise you. We promise you—

    With all our life, we go serve you.

  2. 2. Wetin we no go forget

    Na all the good friends we don get.

    As we see happy face full this place,

    We no fit regret.

    We feel your spirit, O God,

    As all our work dey show the world

    Sey we be family, make dem see

    Sey you be true God.

    (CHORUS)

    We dey happy our God Jehovah

    Sey we fit build this place for you.

    We go dey use am take dey praise you. We promise you—

    With all our life, we go serve you.

(Still check Ps. 116:1; 147:1; Rom. 15:6.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share