SONG 80
You Go See Sey Jehovah Good
(Psalm 34:8)
1. We ready to preach this good news.
We like as we take time dey teach.
If we want serve God and give am our best,
Make we no forget to go preach.
(CHORUS)
Come use your own eye, see for yourself,
See how Jehovah dey care.
Bible dey tell us, God no go fail,
Try make you dey do your best.
2. The people for full-time service
dey enjoy the blessing from God.
This people trust God sey wetin dem need,
Jehovah go fit dey give dem.
(CHORUS)
Come use your own eye, see for yourself,
See how Jehovah dey care.
Bible dey tell us, God no go fail,
Try make you dey do your best.
(Still check Mark 14:8; Luke 21:2; 1 Tim. 1:12; 6:6.)