Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 98
  • Bible Na God Word

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Bible Na God Word
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Make Our Light Dey Shine
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 98

SONG 98

Bible Na God Word

(2 Timothy 3:16, 17)

  1. 1. God Word be like the light wey bright,

    For this world wey dark like night.

    If we follow am ev’ry day,

    We go enjoy and peace go dey.

  2. 2. This fine book wey Jehovah give,

    Show us how we suppose live.

    Bible fit help us understand

    Things wey Jehovah don command.

  3. 3. Bible teach us about our God,

    How im love for us dey strong.

    We go gain if we read im Word,

    Now and for front our faith go strong.

(Still check Ps. 119:105; Prov. 4:13.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share