Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 134
  • Children Na Gift From God

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Children Na Gift From God
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Elders Na Gift From Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • You Give Us Your Son Wey You Like Pass
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • The Truth Go Save Their Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We Go Know the Sons of God
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 134

SONG 134

Children Na Gift From God

(Psalm 127:3-5)

  1. 1. If you get children of your own,

    Just remember dem be gift from our God.

    No take dem play because Jehovah

    Want make you dey help dem dey grow.

    Jehovah God don give us advice

    Wey fit help us if we dey train children.

    Make we follow this better advice

    Wey fit help us to train children well.

    (CHORUS)

    Na better gift na im children be,

    And dem be blessing from our God.

    If you get dem make sure sey you try

    Dey use your time teach dem God Word.

  2. 2. All the things wey Bible dey talk,

    Make dem always dey for inside your heart.

    And no forget to teach your children

    As Jehovah sey make you do.

    When you dey rest and when you dey work,

    Still use that time, dey help dem learn Bible.

    And you go happy when dem obey,

    And follow wetin Bible dey talk.

    (CHORUS)

    Na better gift na im children be,

    And dem be blessing from our God.

    If you get dem make sure sey you try

    Dey use your time teach dem God Word.

(Still check Deut. 6:6, 7; Eph. 6:4; 1 Tim. 4:16.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share