Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 138
  • Old People Wey Serve Jehovah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Old People Wey Serve Jehovah
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Abeg Jehovah, Hear My Prayer
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Jehovah Dey Give Us Mind, Power, and Hope
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • We No Go Stop to Endure
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Jehovah—My Papa, My God, My Friend
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 138

SONG 138

Old People Wey Serve Jehovah

(Proverbs 16:31)

  1. 1. See the people wey know you,

    People wey don old.

    When dem young dem hold you tight,

    Even when e hard.

    Some of dem still dey alive.

    Some of dem dey rest.

    Dem don do wetin dem fit.

    Dem give you their best.

    (CHORUS)

    God abeg no forget

    Those wey hold you tight.

    Make their name no comot

    From your book of life.

  2. 2. We dey gain from old people,

    We wey still dey young.

    Dem dey help us know Bible,

    Make we fit endure.

    Make we try dey show respect,

    When dem dey with us.

    God no dey use dem dey play.

    God go give dem life.

    (CHORUS)

    God abeg no forget

    Those wey hold you tight.

    Make their name no comot

    From your book of life.

(Still check Ps. 71:9, 18; Prov. 20:29; Matt. 25:21, 23; Luke 22:28; 1 Tim. 5:1.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share