Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 30
  • Jehovah—My Papa, My God, My Friend

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah—My Papa, My God, My Friend
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Teach Dem Make Dem Stand Well
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Na God Dey Give Life
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 30

SONG 30

Jehovah—My Papa, My God, My Friend

(Hebrews 6:10)

  1. 1. Things no easy for this life.

    When problem come, e fit hard to bear.

    I happy sey I get hope

    Sey one day, things go change.

    (CHORUS)

    My God no go fit fail me,

    E no go leave me when problem come.

    I know sey e go help me,

    Na my Papa wey get power.

    My God no go forget me,

    Na im dey give me wetin I need.

    Na Jehovah be my Papa,

    My God, my Friend.

  2. 2. My eye don see many things.

    Old age don change many things for me.

    But my God promise me sey

    Better life dey for front.

    (CHORUS)

    My God no go fit fail me,

    E no go leave me when problem come.

    I know sey e go help me,

    Na my Papa wey get power.

    My God no go forget me,

    Na im dey give me wetin I need.

    Na Jehovah be my Papa,

    My God, my Friend.

(Still check Ps. 71:17, 18.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share