Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • sjj song 147
  • Life Wey No Go End Dey Come

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Life Wey No Go End Dey Come
  • “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Similar Material
  • Choose to Serve Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Your Name Na Jehovah
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Life Wey Pioneer Dey Live
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • God Promise Us Paradise
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
See More
“Use All Your Heart Sing” to Jehovah
sjj song 147

SONG 147

Life Wey No Go End Dey Come

(Psalm 37:29)

  1. 1. Jehovah God don promise us,

    Life wey no go end dey come.

    E talk sey e go change this earth,

    E go do as e talk.

    (CHORUS)

    This kind life wey dey front,

    Na sweet life, no miss am.

    Yes, Bible don talk am,

    E no go fit lie.

  2. 2. Satan dey control all this world,

    Na im make trouble full ground.

    When we don enter Paradise,

    Peace go dey everywhere.

    (CHORUS)

    This kind life wey dey front,

    Na sweet life, no miss am.

    Yes, Bible don talk am,

    E no go fit lie.

  3. 3. People we love dey die leave us.

    And we no fit forget dem.

    We go see dem for Paradise.

    God go bring dem come back.

    (CHORUS)

    This kind life wey dey front,

    Na sweet life, no miss am.

    Yes, Bible don talk am,

    E no go fit lie.

(Still check Isa. 25:8; Luke 23:43; John 11:25; Rev. 21:4.)

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share