BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 19-25
Wetin Dem Talk Tey Tey Show Wetin Go Happen to the Messiah
BIBLE VERSE |
WETIN DEM DON TALK TEY TEY |
HOW E HAPPEN |
---|---|---|
Psalm 22:1 |
E go be like sey God don leave am |
Matthew 27:46; Mark 15:34 |
Psalm 22:7, 8 |
People laugh am when dem nail am for pole |
Matthew 27:39-43 |
Psalm 22:16 |
Dem nail am for pole |
Matthew 27:31; Mark 15:25; John 20:25 |
Psalm 22:18 |
Dem throw seed to win im garment |
Matthew 27:35 |
Psalm 22:22 |
Na im first start to dey tell people about Jehovah name |
John 17:6 |