Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 8
  • Different Different Way Wey You Fit Use JW Library

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Different Different Way Wey You Fit Use JW Library
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • You Dey Use JW Library?
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • How the Library Wey Dey for Kingdom Hall Fit Help Us?
    Which People Dey Do Wetin Jehovah Want Today?
  • Wetin We Go Do to Make How We Dey Preach Better—Dey Use Video Teach People
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 8

MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Different Different Way Wey You Fit Use JW Library

FOR STUDY:

  • Read Bible and daily text

  • Read Yearbook and other publication. Use wetin dem dey call bookmark to mark where you stop, mek you fit see am quick quick another time

  • Ready for meeting, and mark your answer

  • Watch different video

Jehovah Witness dey inside motor dey study bible with im small computer

FOR MEETING:

  • Open Bible for inside JW Library if dem dey read bible for meeting. Use the place wey dem write ‘history’ go any verse wey you don read before

  • Instead of to dey carry many many book come meeting, use your phone or small computer for the different part and to sing song. JW Library get new song wey never dey our songbook

Jehovah Witness people dey  use JW Library for their  meeting

FOR PREACHING:

  • Show person wey want listen something for JW Library, and still help am download the app and other book for im own phone or small computer

  • Use the place wey dem write ‘search’ to find Bible verse. If the word wey you dey find no dey for New World Translation, change to Reference Bible and find am again

  • Show video. If who you dey preach for get children, you fit play one Mek You Be Jehovah Friend video. Or you fit play the video Why E Good Mek We Learn Bible? to mek am listen. If the person dey speak another language, show am video for im own language

  • Show person Bible verse for another language wey you don download before. Just go the Bible verse wey you want read, press am, e go show you other Bible translation for that verse

Jehovah Witness dey play video for one small girl and e mama and papa
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share