Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 June p. 6
  • ‘Na God Dey Help Me’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Na God Dey Help Me’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • ‘Throw the Load Wey Dey Heavy You Give Jehovah’
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Jehovah Dey Help Sick People
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 June p. 6

MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

‘Na God Dey Help Me’

Psalms 52-59 show wetin David talk when e dey face many wahala for im life. But e still trust sey Jehovah go help am for that time wey things hard. (Ps 54:4; 55:22) E still praise Jehovah for the things wey e talk. (Ps 56:10) We dey get that kind faith and trust for God? When we get problem, we dey use Bible guide ourself? (Pr 2:6) Which verse for Bible help you when  . . .

  • your mind dey down or when you no happy?

  • you dey sick?

  • other people do wetin you no like?

  • people dey suffer you?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share