Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 June p. 4
  • Jehovah Dey Help Sick People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Help Sick People
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Put Mind for Jehovah Sey E Go Give You Strong Mind
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Jehovah No Go Reject Person Wey Pain Full Im Heart
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • ‘Jehovah Dey Great and Na Im We Suppose Dey Praise Pass’
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 June p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 38-44

Jehovah Dey Help Sick People

People wey dey serve Jehovah with all their mind believe sey Jehovah go support dem if dem dey face any wahala

David dey sick, e lie down for bed

41:1-4

  • David sick well well

  • David help sick and poor people

  • David no think sey im go just well once, but e put mind for Jehovah sey e go help am, give am good sense, and support am

  • For Jehovah eye, David na man wey dey serve am with all im mind

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share