Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 June p. 7
  • ‘Throw the Load Wey Dey Heavy You Give Jehovah’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Throw the Load Wey Dey Heavy You Give Jehovah’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • ‘Na God Dey Help Me’
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Put All Your Problem for Jehovah Hand
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
  • Tell Jehovah All the Things Wey Dey Worry You
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
  • Jehovah Dey Help Sick People
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
See More
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 June p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 52-59

‘Throw the Load Wey Dey Heavy You Give Jehovah’

David face many many wahala for im life. The time wey e write Psalm 55, e don suffer many things. Some of dem na . . .

  • Goliath and im servant

    People talk to am anyhow

  • David dodge spear

    People suffer am

  • David mind dey worry am

    Im mind judge am well well

  • Bathsheba dey cry

    E get family problem

  • David dey sick

    E sick well well

  • David friend leave am go join im ememy

    David friend join im ememy

Even when e be like sey e no go fit bear the wahala, David find way to manage am. For inside Bible, the advice wey David give anybody wey dey feel like that be sey: ‘Throw the load wey dey heavy you give Jehovah.’

For this our time, how we fit do wetin Bible talk for here?

55:22

David dey pray
  1. If you get any problem or if anything dey worry you for mind, pray to Jehovah and tell am everything

  2. Make you allow Bible and Jehovah organisation help you

  3. Use the advice wey dey inside Bible do anything wey you know sey you fit do to make your mind come down

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share